Business

UAE lift visa ban for Nigeria
UAE lift visa ban for Nigeria

Di Presidency tok se di United Arab Emirates don lift di visa ban wey dem place ontop Nigeria for almost one year. Di Special Adviser to di Presido on Media and Publicity, Ajuri Ngelale confirm dis one for inside statement. Ngelale tok se di visa ban lifting follow agreement between Presido Bola Tinubu and di Presido of…

Oga Presido Tinubu don summon CBN Acting Governor
Oga Presido Tinubu don summon CBN Acting Governor

Oga Presido Bola Tinubu don summon Central Bank of Nigeria Acting Governor wey be Folasodun Sonubi make brief am on top the things wey de happen for foreign exchange market. Oga Presido Tinubu invitation de happen after one naira de exchange above nine hundred naira. Sonubi after the meeting, tell State House tori people say CBN go…

CBN say dem no change plan to replace 1000, 500 & 200 notes
CBN say dem no change plan to replace 1000, 500 & 200 notes

Central Bank of Nigeria say dem no change plan to replace 1000, 500 & 200 notes. CBN Acting Governor, Folashodun Shonubi na him talk this one for Monetary Policy Committee meeting for the bank headquarters inside Abuja. Shonubi tell Nigerians make dem continue to de deposit their old money with banks before December 31, 2023, deadline.

Customs tok say, government never reopen some borders wey dem close for 2018
Customs tok say, government never reopen some borders wey dem close for 2018

Nigeria Customs Service tok say, government never reopen some borders wey dem close for 2018 Acting Comptroller General for Customs, Wale Adeniyi tell State House Correspondents this one so after him meet Oga Presido Bola Tinubu for Aso Rock. C.G. Adeniyi tok say only six land borders wey government feel say de important, na him de open.…

FAAC don share over seven billion naira to di three tiers of government
FAAC don share over seven billion naira to di three tiers of government

Di Federation Account Allocation Committee don share ova seven hundred and eighty-six billion naira give d three tiers of government for Nigeria. Inside one statement wey FAAC release, di allocations for d month of April high pass d one for March wit one hundred and thirty billion naira. Dis decision happen for di FAAC meeting for di…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x