Former Minister for Education Oby Ezekwesili don call for investigation on top JAMB result forgery allegiate wey involve one Mmesoma Ejikeme. Ezekwesili make the call after she watch one online video statement wey Mmesoma Ejikeme release, wey she maintain say she de innocent. The former Education Minister, for one post for her Twitter handle, say don make…
Governor Sanwo-Olu give LASU best graduating students ten million naira Lagos State Governor, Babaide Sanwo-Olu don give LASU best graduating students wey be Aminat Yusuf ten million naira. Governor Sanwo-Olu donate this money when him show face for the convocation for LASU for Ojo. The Governor donation so still add to the five hundred-thousand-naira cash reward wey…
Di Academic Staff Union of Universities don ask di Federal Government to convert e students loan scheme to grants for poor students. ASUU tok se na because se more ninety percent of students wey need financial support for their education fit pay back di loan. ASUU Presido Emmanuel Osodeke, still tok se di government loan no fit…
Nigerian students wey dey for higher institution and no fit afford school fees don get oppotunate now, to tek loan with no interest from federal government. this na becos Presido Bola Ahmed Tinubu don sign into law the Student Loan (Access to Higher Education) Bill, 2019. Na the Chief of Staff to the Presido, Femi Gbajabiamila during…
Independent Corrupt Practices and Other Related Offences Commission don re-arrest former JAMB registrar, Professor Adedibu Ojerinde. ICPC tok tok person Azuka Ogugua, wey confirm Professor Ojerinde arrest, say the arrest na based warrant wey dem collect from Federal High Court for Abuja. Ogugua for the statement still tok say ICPC arrest Professor Ojerinde base on new evidence…
Taliban don ban women from Afghanistan universities. Higher Education Minister wey announce this one so, still tok say the policy to start immediately. You fit still remember say the Taliban don ban women from secondary school since they collect power last year.