Metro

FCT Indigenes dey demand for equal status as oda 36 states of di federation
FCT Indigenes dey demand for equal status as oda 36 states of di federation

Indigenous pipu of di Federal Capital Territory, Abuja dey demand for equal status with di thirty-six states of di federation. Sake of di judgment of di Presidential Election Petitions Tribunal, wey hold se FCT no get any special status and dem suppose treat am like oda states wen e com to value of electoral votes. Abuja indigenes…

Rivers police command arrest DPO killers
Rivers police command arrest DPO killers

Rivers State Police Command don arrest six suspects on top the killing of one Divisional Police Officer wey de charge of Ahoada Police Division, SP Bako Angbashim. The command arrest the suspects dem for one operation for Odumude community inside Ahoada East Local Government Area wey the state Commissioner of Police, Nwonyi Emeka lead. The command’s Tok…

Island area for Lagos go experience flood
Island area for Lagos go experience flood

Dem don warn de residents of Lekki-Ajah axis for Lagos State about di flood disaster, forsake of di heavy rainfall and di plenti water wey go come from dams. Oda areas wey go still experience dis flood na Alagbole, Meiran, Maidan, Kara, Isheri-Olowora, Agiliti, Owode-Onirin, Owode-Elede, Agboyi, Ajegunle, Itowolo, Majidun, Ibeshe, and Baiyeku. Di Permanent Secretary for…

Lagos Blue Line Train don start work
Lagos Blue Line Train don start work

Di Lagos Blue Line Train don start work from Marina Train Station for Lagos Island to Mile Two Station for mainland. Governor Babajide Sanwo-Olu follow for di first set of passengers wey enter de train as dem start to move by 9:20am today. Na high voltage electricity dey power di Blue Train and di Lagos State Government…

DSS dey try to stop allege violet protest across Nigeria
DSS dey try to stop allege violet protest across Nigeria

Di Department of State Services don tok se dem know about di allege staged violent protest by some pipu and group across Nigeria. Di DSS se dis protest plot suppose to discredit de Federal Government and Security agencies on top various socio-economic matters for di country. Di DSS tok-tok pesin, Peter Afunanya, tok am for one statement…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x