Politics

FCT Indigenes dey demand for equal status as oda 36 states of di federation
FCT Indigenes dey demand for equal status as oda 36 states of di federation

Indigenous pipu of di Federal Capital Territory, Abuja dey demand for equal status with di thirty-six states of di federation. Sake of di judgment of di Presidential Election Petitions Tribunal, wey hold se FCT no get any special status and dem suppose treat am like oda states wen e com to value of electoral votes. Abuja indigenes…

UAE lift visa ban for Nigeria
UAE lift visa ban for Nigeria

Di Presidency tok se di United Arab Emirates don lift di visa ban wey dem place ontop Nigeria for almost one year. Di Special Adviser to di Presido on Media and Publicity, Ajuri Ngelale confirm dis one for inside statement. Ngelale tok se di visa ban lifting follow agreement between Presido Bola Tinubu and di Presido of…

Banks open for Lagos States as NLC dey start strike today
Banks open for Lagos States as NLC dey start strike today

Banks for Victoria Island inside Lagos State open for business, even though di Nigeria Labour Congress declare two-day warning strike wey start today. Lasgidi FM Correspondent Azuka Onwuzor wey visit some banks for Ajose Adeogun, Adetokunbo Ademola and Ligali Ayorinde streets, observed se customers dey go in and out of di banking halls. E be like se…

Tribunal go deliver jugdement of Presidential election on Sept 6, 2023
Tribunal go deliver jugdement of Presidential election on Sept 6, 2023

Di Presidential Election Petitioner Court go deliver judgement of di petitions wey dey challenge Presido Bola Ahmed Tinubu election victory, on Wednesday dis week, September 6, 2023. Di Registrar of di Court of appeal, Umar Bangari, confirm di date give tori pipu and tok di court go show di judgement session for any TV station wey wan…

Rejected nominees reappear for Governor Babajide Sanwo-Olu new list to Lagos State House of Assembly.
Rejected nominees reappear for Governor Babajide Sanwo-Olu new list to Lagos State House of Assembly.

Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu don send fresh list of eighteen nominees to di State House of Assembly for screening and confirmation as cabinet members. Names from di list of seventeen cabinet nominees wey di state lawmakers reject still apear for di w new list. Professor Akin Abayomi, Samuel Egube and Gbenga Omotosho wey served for Sanwo-Olu…

Lagos Blue Line Train don start work
Lagos Blue Line Train don start work

Di Lagos Blue Line Train don start work from Marina Train Station for Lagos Island to Mile Two Station for mainland. Governor Babajide Sanwo-Olu follow for di first set of passengers wey enter de train as dem start to move by 9:20am today. Na high voltage electricity dey power di Blue Train and di Lagos State Government…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x