50 people don die for flood gbege wey shele for Jigawa State

50 people don die for flood gbege wey shele for some parts of Jigawa State.

Jigawa State government people confirm say the flod gbege wey happen pursue plenty people comot from their house.

Executive Secretary for Jigawa State Emergency Management Agency, Sani Yusuf, tok say the flood destroyed plenty houses for inside the state.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x