Dangote dey Accuse Retailers of se dem dey Ignore Fuel from him Refinery.

Chairmo of Dangote Group, Aliko Dangote don blame retailers for di current fuel scarcity for di country sake of se dem never begin dey buy from him refinery.

DANGOTE tok se na ova 500 million litres of fuel stored for him tank farm wey dey ready for di market, but di retailers wey suppose buy and distribute di products neva go forward to pick dem.

He dey make di allegate afta key stakeholders for di oil and gas sector met Oga Presido Bola Tinubu to tek address di lingering fuel scarcity.

According to Dangote, him refinery get di capacity to produce over 30 million litres of fuel every day but the products no go fit reach Nigerians wey need am because di retailers neva dey go Dangote refinery to buy di product.

Posted in Business, News, Trending.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *