Author page: LASGIDI FM NEWS

FCT Indigenes dey demand for equal status as oda 36 states of di federation
FCT Indigenes dey demand for equal status as oda 36 states of di federation

Indigenous pipu of di Federal Capital Territory, Abuja dey demand for equal status with di thirty-six states of di federation. Sake of di judgment of di Presidential Election Petitions Tribunal, wey hold se FCT no get any special status and dem suppose treat am like oda states wen e com to value of electoral votes. Abuja indigenes…

UAE lift visa ban for Nigeria
UAE lift visa ban for Nigeria

Di Presidency tok se di United Arab Emirates don lift di visa ban wey dem place ontop Nigeria for almost one year. Di Special Adviser to di Presido on Media and Publicity, Ajuri Ngelale confirm dis one for inside statement. Ngelale tok se di visa ban lifting follow agreement between Presido Bola Tinubu and di Presido of…

Abia Tribunal sacks 3 Labour Party reps, order rerun for one constituency
Abia Tribunal sacks 3 Labour Party reps, order rerun for one constituency

Abia State National Assembly Election Petition Tribunal don sacks 3 Labour Party reps and still order rerun for one constituency. This lawmakers na, Ibe Okwara Osonwa for Arochukwu-Ohafia Federal Constituency, Munachim Alozie for Obingwa-Osisioma-Ugwunagbo Federal Constituency plus Emeka Nnamani for Aba North-South Federal Constituency. Justice Adeyinka Aderebgbe wey deliver judgment for the Ohafia-Arochukwu petition, order Independent National…

UAE lift visa ban on top Nigerians after President Tinubu intervene
UAE lift visa ban on top Nigerians after President Tinubu intervene

United Arab Emirates don lift the visa ban wey dem placed on top Nigerian travellers after almost one year. Oga Presido Bola Tinubu Special Adviser on top Media plus Publicity Ajuri Ngelale tok this one for statement. Ngelale tok say lifting of the visa ban come after agreement between Oga Presido Bola Tinubu and United Arab Emirates…

Lagos Government close 8 night clubs plus event centres
Lagos Government close 8 night clubs plus event centres

Lagos Government don closes 8 night clubs plus event centres for inside Ikeja and Victoria Island. The Director General for the Lagos State Safety Commission, Lanre Mojola tok say de close the facilities for public safety. Mojola tok say the commission de aim to achieve zero accidents for work places plus public facilities.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x