Bola Tinubu don talk for Chatham House

APC Presidential candidate wey be Bola Tinubu don tok for Chatham House wey de for UK.

Tinubu use the opportunate tok about issue wey affect him personal plus work life.

The APC presidential candidate explain say all the papers wey concern wey de born am, school wey him go plus work wey him don do.

Tinibu say people wey de ask question about wey him come from fit request for DNA test.

The former Lagos State Governor come still de claim say him school qualification pass other people dem wey de contest for presidential election.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x