Bola Tinubu still de insist say him no go follow Peter Obi debate  

All Progressives Congress Presidential Campaign Council don tok say their presidential candidate wey be Bola Tinubu no go follow Labour party presidential Peter Obi debate.

APC Presidential Campaign Council Oga tok tok person, Festus Keyamo say dem go send one of their tok tok person make him follow Obi debate.

Keyamo still tok say Peter Obi go first release him manifesto plus list of him achievements wey him be Anambra State governor.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x