Business

Debt Management Office dey warn FG not to borrow more money
Debt Management Office dey warn FG not to borrow more money

Di Debt Management Office don caution di Ferderal Government from se dem borrow more money. Na based on di DMO projection se di government public debt fit reach eighty-one-point-six-four trillion naira dis year. Di figure dey inside di DMO 2022 Debt Sustainability Analysis Report. Di DMO dey warn se di Government projected revenue of ten trillion naira…

TUC wan make FG increase minimium wage to two hundred thousand naira
TUC wan make FG increase minimium wage to two hundred thousand naira

Di Trade Union Congress tok se e dey expect di Federal Government to start to ready to give tax holiday for workers, as part of measures wey go help absorb di shock of petrol subsidy removal. TUC Presido, Festus Osifo, tok se oda things wey di government fit do short time na to increase di cost of…

Presido Tinubu go travel him first official oversea waka to France
Presido Tinubu go travel him first official oversea waka to France

Presido Bola Ahmed Tinubu go travel outside di country on Thursday dis week wey go make am him first official official foreign waka since him become presido three weeks ago. Na di Special Adviser to di Presido ontop Special Duties, Communication and Strategy, Dele Alake announce di overseas travel plan for inside statement. Alake tok se Presido…

IPMAN call on Presido Tinubu to Intervene for di allegate se NNPCL no gree release fuel to petrol marketers
IPMAN call on Presido Tinubu to Intervene for di allegate se NNPCL no gree release fuel to petrol marketers

Di Independent Petroleum Marketers Association of Nigeria dey boil for action against di Nigerian National Petroleum Company Limited for allege withholding of petrol orders by em members for more than six months. IPMAN don call on Presido Bola Ahmed Tinubu to do something wey go save di country from anoda petrol scarcity if NNPCL no gree to…

House of Rep, say Nigeria Air launch na mago-mago
House of Rep, say Nigeria Air launch na mago-mago

House of Representatives don tok say Nigeria Air wey government launch as former Presido Buhari de comot for office na mago-mago. The Chairmo for the House Committee on top Aviation, Nnolim Nnaji, tok this one after sake of say sabi people for the deal wey dey between the Federal Government and Ethiopian Airlines, say dem no know…

Long queues dey for petrol filling stations as pump price increase to N557
Long queues dey for petrol filling stations as pump price increase to N557

Nigerians don dey buy petrol for more than four hundred naira per litre as queues dey long for petrol filling stations across we contri. The Nigerian National Petroleum Company Limited don approve new petrol pump prices as high as five hundred and fifty-seven naira. This wan dey follow Presido Tinubu announcement se petrol subsidy don go. Nigerians…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x