Business

CBN Don Unveil Di Redesigned Naira Notes
CBN Don Unveil Di Redesigned Naira Notes

The Central Bank of Nigeria don unveil di redesigned naira notes, which come in two hundred naira, five hundred naira, and one-thousand-naira denominations. Oga Presido MUHAMMADU BUHARI performed di unveiling ceremony for di State House for Abuja, just before dem start di weekly meeting of di Federal Executive Council. The CBN Governor, GODWIN EMEFIELE, wey dey for…

Nigeria inflation don rise to 21.09%
Nigeria inflation don rise to 21.09%

National Bureau of Statistics don come out tok say Nigeria inflation rate don rise to twenty-one-point zero nine percent for October 2022. The Bureau still tok say food Inflation na twenty-three-point seven two percent in October 2022. The NBS tok this one for their Consumer Price Index report for October 2022. Consumer Price Index de measures the…

Nigerian Economic Summit don open for Abuja   
Nigerian Economic Summit don open for Abuja  

The Twenty-Eighth Nigerian Economic Summit don open for Abuja, with the theme wey the organizers call ‘2023 and Beyond: Priorities for Shared Prosperity’. Nigeria Vice Presido Yemi Osinbajo wey dey present for the opening ceremony, use the opportunate to take tok wetin government de do to take turn the economy around. Minister for Finance, Budget plus National…

Tinubu don meet with business leaders, promise say him go revive industries wey don die
Tinubu don meet with business leaders, promise say him go revive industries wey don die

All Progressives Congress presidential candidate, Bola Tinubu don meet with business leaders and come still promise say him go revive industries wey don die for Nigeria if Nigerians elect am for 2023. Tinubu tok this one so when him present him action plans to ogbonge business people for private sector for inside Eko Hotel and Suites, Lagos.…

Workers wey de protest don stop activities for Lagos Airport
Workers wey de protest don stop activities for Lagos Airport

Workers don stop activities for the Murtala Mohammed Airport for Lagos because of say dem they protest say they sack of some of their members. The protest wey na members of the Air Transport Services Senior Staff Association of Nigeria do affect operations for MMA Terminal Two. They claim say the management of Bi-Courtney Aviation Services Limited…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x