Education

Senator Ali Ndume don tell Federal Government make e reduce lawmakers’ salaries by fifty percent to take meet ASUU’s demand
Senator Ali Ndume don tell Federal Government make e reduce lawmakers’ salaries by fifty percent to take meet ASUU’s demand

The Senator wey de represent Borno South, Ali Ndume don tell Federal Government make e reduce lawmakers’ salaries by fifty percent to take meet Academic Staff Union of Universities demand Ndume make the call as him de react to the October half salaries wey Federal Government pay ASUU members. The former Senate Leader advise Federal Government make…

Falana don tell Federal Government make dem pay ASUU members full salaries
Falana don tell Federal Government make dem pay ASUU members full salaries

Human rights lawyer wey be Femi Falana don tell Federal Government make dem pay Academic Staff Union of Universities members full salaries. Some members for the union wey recently called off their eight-month strike complain say dem get half salaries for October 2022. Federal Government for their side come tok say dem no fit pay lecturers because…

ASUU de complain sake of say dem collect half salaries for October
ASUU de complain sake of say dem collect half salaries for October

ASUU members de complain sake of say dem collect half salaries for October. Many lecturers for Thursday report say dem receive half salaries for October but e no clear whether the action na from Federal Government. ASUU Chairmo for University of Lagos wey be Dele Ashiru for one statement, accuse Federal Government say dem de pay lip…

ASUU don tok say dem go call off their 7 months old strike
ASUU don tok say dem go call off their 7 months old strike

The Academic Staff Union of Universities wey we known as ASUU don tok say dem go call off their 7 months old strike. ASUU President, Professor Emmanuel Osodeke tok this one meeting wey him get with the leadership of the House of Representatives for Abuja. Osodeke tok say from wetin the union see from the meeting, light…

UNILAG don get first female Vice Chancellor  
UNILAG don get first female Vice Chancellor  

Professor Folasade Ogunsola don become the new Vice Chancellor for University of Lagos, Akoka. UNILAG Communication Unit announce Professor Ogunsola’s appointment by the university Governing Council as the 13th Vice Chancellor for one statement. The professor for clinical microbiology na the first woman wey don appointment as UNILAG Vice Chancellor since government establish the university for 1962.…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x