Lagos Government don closes 8 night clubs plus event centres for inside Ikeja and Victoria Island. The Director General for the Lagos State Safety Commission, Lanre Mojola tok say de close the facilities for public safety. Mojola tok say the commission de aim to achieve zero accidents for work places plus public facilities.
Nigerian music superstar, Asake, don win the ‘Next Rated’ award for the 2023 Headies. Rema na the biggest winner of award ceremony after him win three awards wey include the Best Male Artiste of the Year award while Odumodu Blvc win the Rookie of the Year award. This year Headies Awards happen for the Cobb Energy Performing…
Popular musician J Martins and former Super Eagles captain Nwankwo Kanu don get appointment for Abia State. J. Martins Governor Alex OttI’s na Special Assistant on top Tourism and Entertainment while Nwankwo Kanu get appointment as the Chairmo for Enyimba International Football Club. Also, Governor Otti name former Nigeria Golden Eaglet coach, John Sam Obuh, as the…
Nollywood actress, Cynthia Okereke don die. One filmmaker, Joseph Okechukwu announce say the actress die last night. Cynthia death dey come one year after gunmen kidnap her after she go shot film for Ozalla town inside Enugu State.
One Family Court wey sit for Iyaganku, Ibadan, Oyo State don send skit maker, Trinity Guy go Agodi prison sake of say, him de exploit one 10-year-old girl. The Magistrate, P.O. Adetuyibi still send the girl papa and mama go prison till when the court go mention the matter for July 11. The Magistrate no hear the…
Di Department of State Services don dey join rain about possible terror attacks for worship and recreational centres as Mulisms dey prepare to celebrate Eid-El-Kabir. Di DSS still confirm se dem join bodi wit troops of the Nigerian Army and men of di Nigeria Police Force to recover Improvised Explosive Devices from terrorists. DSS tok tok pesin,…