Entertainment

Chimamanda Adichie tok say Nigeria no get plenty heroes
Chimamanda Adichie tok say Nigeria no get plenty heroes

Nigerian writer wey don win plenty plenty awards, Chimamanda Adichie don tok say Nigeria no get plenty heroes Adiche so been observe this one for her keynote address for the NBA General Conference wey shele for inside Lagos. Adichie wey tok on top the theme: Bold Transition, say plenty young Nigerians dey find am hard to find…

Kizz Daniel don apologise on top show wey him miss for Tanzania
Kizz Daniel don apologise on top show wey him miss for Tanzania

Nigerian singer wey him name na Kizz Daniel don apologise say him fail to perform for one show inside Tanzania. Police arrest Daniel for Dar es Salaam, wey be Tanzania capital on Monday because him no perform for the show. The Buga singer for one news conference, explained him own side for the story, apologise and come…

Charly Boy waka comot for Anambra State Peace Committee
Charly Boy waka comot for Anambra State Peace Committee

Popular Nigerian entertainer, Charles Oputa, wey everybody know as Charly Boy or Area Father, don comot for the Peace Committee wey Anambra State Governor, Professor Charles Soludo set up. Charly Boy, wey confirm this development to Lasgidi FM News Desk for telephone interview, tok say him de aware say follow musician, Onyeka Onwenu don comot for the…

Men wey carry gun don kidnap 2 Nollywood actors
Men wey carry gun don kidnap 2 Nollywood actors

Men wey carry gun don kidnap two popular Nollywood actors plus members of the Actors Guild of Nigeria, Cynthia Okereke and Clemson Cornel. The Director of Communications for the Actors Guild of Nigeria, Monalisa Chinda tell tori people dem this yarn. She tok say the National Presido for AGN wey be Emeka Rollas don instruct members make…

IGP say make dem investigate Portable   
IGP say make dem investigate Portable  

Oga Inspector General of Police, Usman Alkali Baba, don order say make dem investigate street singer, Habeeb Okikiolu, wey everybody know as Portable. The police investigate on top Portable de come because say Portable come online de claim say, him na one of the founders of  criminal cult group wey dem call One Million Boys, wey de…

Nollywood Actor, Kenneth Okonkwo don resign from APC
Nollywood Actor, Kenneth Okonkwo don resign from APC

Nollywood actor, Kenneth Okonkwo don resign from All Progressives Congress. Okonkwo tok say him comot from APC because say the party say dem go field Muslim-Muslim presidential ticket for the 2023 elections. The Nollywood still tok say him comot for the APC for the interest of equity, justice plus fairness.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x