Entertainment

ADC nominate Tonto Dikeh as their Deputy Governorship candidate for Rivers State
ADC nominate Tonto Dikeh as their Deputy Governorship candidate for Rivers State

African Democratic Congress governorship candidate for Rivers State wey be Tonte Ibraye don nominate popular Nollywood Actress, Tonto Dikeh as him Deputy Governorship candidate for the 2023 Rivers State governorship election. The actress who tok this one for one statement on top Instagram, tell Ibraye say belle sweet am well well as him take nominate am on…

Late Osinachi husband tell court say him no get hand for him wife death
Late Osinachi husband tell court say him no get hand for him wife death

Late Osinachi husband wey be Peter Nwachukwu don tell High Court wey sit for Abuja say him no get hand for him wife death. Peter still tell the court say him no dey guilty of charges of domestic violence of him late wife wey be gospel singer. Peter Nwachukwu tok all this one before Justice Njideka Nwosu-Iheme…

Obi Cubana say him management de cooperate for one shooting investigate wey happen for him club wey involve Burna Boy
Obi Cubana say him management de cooperate for one shooting investigate wey happen for him club wey involve Burna Boy

Obi Cubana say him management de cooperate for one shooting investigate wey happen for him club wey involve Burna Boy for Cubana Night Club for Victoria Island Lagos. Obi Cubana wey him real name Obinna Iyiegbu, tok this one for him first public statement wey him they give since the gbege happen for June 8, 2022. Obi…

Court don order say make Osinachi husband dey for Kuje Prison
Court don order say make Osinachi husband dey for Kuje Prison

Federal Capital Territory High Court don order say Peter Nwachukwu wey be husband to late gospel singer, Osinachi dey for Kuje prison Nwachuckwu go still de prison till court hear the homicide charge wey Federal Government charge against am. Justice Njideka Nwosu-Iheme been give the order after Peter Nwachukwu say him no dey guilty for the allegiate…

Federal Government knack Osinachi husband 23-count charges
Federal Government knack Osinachi husband 23-count charges

Federal Government don knack Peter Nwachukwu wey be husband to late gospel singer, Osinachi 23-count charges. The Attorney-General of the Federation charged Nwachukwu under sections 104 and 379 for the Administration of Criminal Justice Act, 2015. The government charge Nwachukwu with culpable homicide wey carry death sentence.

Davido congratulate Banky W say him win PDP House of Representatives primary ticket
Davido congratulate Banky W say him win PDP House of Representatives primary ticket

Nigeria ogbonge Afrobeat singer, David Adeleke, wey we sabi as Davido, don congratulate him fellow singer, Banky W say win PDP primaries ticket for Eti-Osa constituency House of Representatives for 2023 general elections. Davido wey congratute Banky W for one tweet, come beg Nigerian youths say make dem no de too complain, but instead make dem try…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x