Metro

Ogun Police confirm say River don carry two men
Ogun Police confirm say River don carry two men

Ogun Police confirm say River don carry two men, Femi Akinola and Tunde Falade for river sey de for Itori area for the state. Ogun Police Command Tok Tok person wey be Omolola Odutola tok for statement say Akinola and Falade traveled from Lagos go Ogun State to take attend inauguration of one Cherubim and Seraphim Church…

DSS carry suspended CBN Governor go court
DSS carry suspended CBN Governor go court

Di Department of State Services don carry suspended Governor of the Central Bank of Nigeria, Godwin Emefiele go Federal High Court in Lagos. Dis arraignment dey happun afta one Federal High Court for Abuja order di DSS to charge Emefiele before court or make dem release am nothing more than seven days. Tight security, with some DSS…

More questioning don dey follow di mass burial of EndSARS protest victims
More questioning don dey follow di mass burial of EndSARS protest victims

Di mass burial of victims of di EndSARS protest for Lagos State don dey make many dey question the roles of major actors play. Adesina Ogunlana wey be one of di lawyers wey represent victims of di EndSARS protest for di Lagos State Panel of Inquiry, tok se di state government confirm se pipu die all ova…

Lagos State Government confirm award of multi-million naira for mass burial of victims of October 20, 2020 EndSARS protest
Lagos State Government confirm award of multi-million naira for mass burial of victims of October 20, 2020 EndSARS protest

Di Lagos State Government don confirm se dem give contract of over sixty-one million naira to tek do mass burial of victims of di EndSARS protest wey happen for October 2020. Di Ministry of Health confirm se dem give out di contract on July 19, wey cover one hundred and three unclaimed bodies from di protest of…

Court send skit maker, Trinity Guy go prison
Court send skit maker, Trinity Guy go prison

One Family Court wey sit for Iyaganku, Ibadan, Oyo State don send skit maker, Trinity Guy go Agodi prison sake of say, him de exploit one 10-year-old girl. The Magistrate, P.O. Adetuyibi still send the girl papa and mama go prison till when the court go mention the matter for July 11. The Magistrate no hear the…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x