Metro

Osun State Police Command dey investigate di death of OAU female student.
Osun State Police Command dey investigate di death of OAU female student.

Osun State Police don dey investigate the strange death of one female student of Obafemi Awolowo University, Ile-Ife. The girl wey die name na Treasure Salako and dem see her lifeless body for one uncompleted building around Akarabata community for Ile-Ife. Reports say dem see bottle of wey be like side na insectide dey inside, this com…

Gunmen kidnap traditional ruler for Plateau State
Gunmen kidnap traditional ruler for Plateau State

Gunmen don kidnap Joshua Mutkut, the traditional ruler of Mushere community inside Bokkos Local Government Area of Plateau State. Dem kidnap am on Sunday, June 11, 2023 around 11pm Na Plateau State Governor, Caleb Mutfwang by himself confirm am wey him appear for one programme to tek celebrate Democracy Day.

Court sentence Osun state Hotelier Rahmon Adedoyin to death by hanging.
Court sentence Osun state Hotelier Rahmon Adedoyin to death by hanging.

Court don sentence the owner of Hilton Hotel and Resort for Osun State, Rahmon Adedoyin to death by hanging. Na the hotel dem tek kill Timothy Adegoke wey be  post-graduate student of Obafemi Awolowo University. Out of eighteen charges wey dem knack Adedoyin and six other pipu, the Chief Judge of Osun State, Justice Adepele Ojo find…

Oyo State Police Command dey find Mukaila Lamidi, the Chairmo of Park Management System.
Oyo State Police Command dey find Mukaila Lamidi, the Chairmo of Park Management System.

Operatives of the Oyo State Police Command don go raid different place for Ibadan dey find di Chairmo of Oyo State Park Manangement System, Mukaila Lamidi. Police ransack Lamidi house and dem see guns, bullets and machetes. Dem know Lamidi for the town as Auxiliary. Auxiliary bin don run commot from prison but police arrest some of…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x