News

DSS dey try to stop allege violet protest across Nigeria
DSS dey try to stop allege violet protest across Nigeria

Di Department of State Services don tok se dem know about di allege staged violent protest by some pipu and group across Nigeria. Di DSS se dis protest plot suppose to discredit de Federal Government and Security agencies on top various socio-economic matters for di country. Di DSS tok-tok pesin, Peter Afunanya, tok am for one statement…

Rwanda and Cameroun Presidos make major shift for their Kontri Millitary
Rwanda and Cameroun Presidos make major shift for their Kontri Millitary

Di Presido of Rwanda, Paul Kagame, don approves di immediate retirement of eighty-three top military officers, with twelve generals. Di Rwandan Defence Force don confirm di development as one of d major adjustment for di postings of top military commanders. Dis move wey Presido Kagame don appear to be in work with di wave of coups blowing…

FG sign MOU with UN office of Counter Terrorism
FG sign MOU with UN office of Counter Terrorism

Di Federal Government don sign Memorandums of Understanding wit di United Nations Office of Counter Terrorism to further strengthen counter-terrorism efforts for di country. National Coordinator of di Counter Terrorism Centre, Rear Admiral Yem Musa, represents di National Security Adviser, Nuhu Ribadu, for di signing of di deals wit di UN Under-Secretary-General for Counter-Terrorism, Vladimir Voronkov. Di…

Zimbabwe opposition party call for new presidential election
Zimbabwe opposition party call for new presidential election

Zimbabwe’s opposition party wey be the Citizens Coalition for Change don call for new elections on top claim say mago mago full last week presidential election. The party’s Deputy tok tok person, Ostallos Siziba tell tori people say dem go lobby Aafrican Union and Southern Africa Development Community to put pressure on top the Zanu-PF make dem…

UN Office don throw support give Spanish Female footballer, Jenni
UN Office don throw support give Spanish Female footballer, Jenni

The United Nations Human Rights Office don throw support give Spanish female footballer, Jenni Hermoso after Spanish Football Federation presido, Luis Rubiales kiss the player for mouth. The UN body tok for statement say, everybody get responsibility to condemn sexual harassment plus abuse. Hermoso tok say she no give Luis permit to kiss am for Spain’s Women’s…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x