News

NNPP don suspend Rabiu Kwankwaso for 6 months
NNPP don suspend Rabiu Kwankwaso for 6 months

New Nigeria People’s Party Board of Trustees don suspend their presidential candidate for the 2023 presidential election wey be Rabiu Kwankwaso for six-month. NNPP BOT accusate Kwankwaso anti-party activities sake of say him meet Oga Presido Bola Tinubu, former Vice Presido Atiku Abubakar plus Peter Obi for Labour Party. New Nigeria People’s Party Board of Trustees decide…

Ogun Police confirm say River don carry two men
Ogun Police confirm say River don carry two men

Ogun Police confirm say River don carry two men, Femi Akinola and Tunde Falade for river sey de for Itori area for the state. Ogun Police Command Tok Tok person wey be Omolola Odutola tok for statement say Akinola and Falade traveled from Lagos go Ogun State to take attend inauguration of one Cherubim and Seraphim Church…

Military officers don collect power by force for Gabon
Military officers don collect power by force for Gabon

Military officers for Gabon don collect power by force for that country. Reports tok say twelve army officers announce the coup for national television for Gabon for the early hours of today. The army officer still announce say, the army don cancel the result for country presidential election wey happen on Sunday. Gabon electoral commission declare President…

APC say their hand no de for the party campaign council list for Bayelsa, Kogi plus Imo governorship election
APC say their hand no de for the party campaign council list for Bayelsa, Kogi plus Imo governorship election

APC national leadership don say their hand no de for the party campaign council list for Bayelsa, Kogi plus Imo state governorship election. APC National Publicity Secretary wey be Felix Morka, tok say the list wey the the National Organising Secretary of the party, Sulaimon Argungu, no be official documents of the party. Morka deny this one…

Oga Vice Presido Shettima don go South Africa for BRICS summit
Oga Vice Presido Shettima don go South Africa for BRICS summit

Oga Vice Presido Kashim Shettima don go Johannesburg wey be South Africa capital for Heads of State plus Government BRICS summit. Nigeria’s Vice President, Kashim Shettima, has traveled out of Abuja to, South Africa to attend the Fifteenth Summit of the BRICS nations. The Director for Information for Vice Presido Office, Olusola Abiola tok this one for…

Peter Obi lead Labour Party Governor election campaign rally inside Edo
Peter Obi lead Labour Party Governor election campaign rally inside Edo

Peter Obi don lead Labour Party Governor election campaign rally inside Edo State. Peter Obi wey 2023 presidential election candidate join plenty plenty labour party supporters, leaders plus including former Nigerian Bar Association Oga Presido, Olumide Apata for the mega rally wey happen for inside Benin City.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x