Politics

Candidates for Osun Governorship election don sign peace agreement
Candidates for Osun Governorship election don sign peace agreement

Candidates for the Osun state Governorship don sign peace agreement ahead of Saturday election. The signing of the peace agreement na the highpoint for one stakeholders’ meeting wey the National Peace Committee wey former Military Head of State, General Abdulsalam Abubakar de lead. General Abubakar no de present for the event wey shele for Osogbo, Osun state…

Babachir Lawal say APC Muslim-Muslim ticket no good
Babachir Lawal say APC Muslim-Muslim ticket no good

Former Sece to the Government of the Federation, wey be Babachir Lawal don tok say APC Muslim-Muslim ticket no good at all at all. Lawal for one statement wey him take him hand sign say, the decision na one big misake. The former SGF wey back Tinubu during APC presidential primaries say, Kashim Shettima choice as Tinubu…

Many many Ogbonge people don waka comot from Rivers State APC
Many many Ogbonge people don waka comot from Rivers State APC

Many many Ogbonge people don waka comot from Rivers State APC. The latest person wey resign for the party na Prince Tonye Princewill wey be Rotimi Amaechi personal person. Princewill for one letter wey him write give the APC oga dem, say him de waka comot for the party because say the party give their presidential and…

Nollywood Actor, Kenneth Okonkwo don resign from APC
Nollywood Actor, Kenneth Okonkwo don resign from APC

Nollywood actor, Kenneth Okonkwo don resign from All Progressives Congress. Okonkwo tok say him comot from APC because say the party say dem go field Muslim-Muslim presidential ticket for the 2023 elections. The Nollywood still tok say him comot for the APC for the interest of equity, justice plus fairness.

Jandor don announce Funke Akindele as PDP governorship running mate for Lagos
Jandor don announce Funke Akindele as PDP governorship running mate for Lagos

Lagos governorship candidate for the Peoples Democratic Party, Olajide Adediran wey most people know as Jandor don announce Nollywood actress, Funke Akindele as him running mate. This one dey happen days after Funke marriage with him husband Jjc Skillz scatter. Jandor wey tok this one for one statement, say Funke wey come from Ikorodu and Lagos East…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x