Politics

Ekiti State governor-elect tok say nobody buy vote for Saturday election wey him win
Ekiti State governor-elect tok say nobody buy vote for Saturday election wey him win

Ekiti State governor-elect, Biodun Oyebanji, tok say nobody buy vote for Saturday election wey him win. Biodun Oyebanji tok say himself plus him party, the APC, campaign for votes come still win the election with support wey Ekiti people give am. Oyebanji tell journalists this one after him meet Oga Presido Muhammadu Buhari for State House Abuja.…

President Buhari meet APC Governors
President Buhari meet APC Governors

President Muhammadu Buhari don met APC Governors for inside Presidential Villa, Abuja. Imo State Governor Hope Uzodinma who follow tori people tok after the meeting, say Oga Presido meet them make dem rub on mind on how APC go take win next year presidential election. Governor Uzodinma come still tok say na only  APC presidential flagbearer wey…

Former presidential aspirant, Kingsley Moghalu, resign from ADC
Former presidential aspirant, Kingsley Moghalu, resign from ADC

One former presidential aspirant, Kingsley Moghalu don resign from African Democratic Congress after him no win the party presidential ticket. The former Central Bank Deputy Governor lose the ADC presidential primary to Dumebi Kachikwu. Moghalu’s tok say him don resign from ADC for one letter wey him write give the party National Chairman.

Ganduje plus Atiku congratulate Tinubu
Ganduje plus Atiku congratulate Tinubu

Kano State Governor, Abdullahi Ganduje, don congratulate Bola Tinubu for him victory for the APC presidential primary. Ganduje tok say as Tinubu comot so as flagbearer for APC say na victory for Nigeria, him come still add say Tinubu get the capacity to provide the kind leadership wey the country need. For him side, the presidential candidate…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x