Politics

Bola Tinubu win APC Presidential Primary
Bola Tinubu win APC Presidential Primary

Former Lagos State Governor Lagos State, Bola Ahmed Tinubu, don win the Presidential ticket for the All Progressives Congress. Kebbi State Governor Atiku Bagudu who wey serve as the Returning Officer for the APC Special National Convention in Abuja, announce say na Tinubu be the winner for the primary. Bagudu tok say Tinubu scored one thousand, two…

Oga Presido Buhari tell APC members say make dem de united
Oga Presido Buhari tell APC members say make dem de united

Oga Presido Muhammadu Buhari don tell APC members say make dem de united and avoid unnecessary wahala. Oga Presido Buhari wey give the charge for him address for the Eagle Square wey be the venue for the APC special convention to take elect the party presidential candidate for 2023 general election , tok say the big job…

APC Governors plus their working committee members recommend five aspirants for presidential primary election
APC Governors plus their working committee members recommend five aspirants for presidential primary election

The APC Governors plus their working committee members don recommends five aspirants for the party presidential primary election wey go hold today. People wey get the approval of the governors and party leaders to remain for the race na former Lagos Governor, Bola Tinubu; former Minister of Transportation, Rotimi Amaechi; Ekiti State Governor, Kayode Fayemi; Ebonyi State…

Everything don set for APC National Convention
Everything don set for APC National Convention

Everything don set for APC National Convention wey dem go take elect the person wey go fly the party presidential flag for 2023 general election. APC members for all levels dey divided, after the party National Working Committee hear say dem don choose Ahmed Lawan as consensus presidential candidate. APC National Chairmo, Senator Abdullahi Adamu, been tell…

Oga Presido Buhari say him no anoint anybody as APC consensus presidential candidate
Oga Presido Buhari say him no anoint anybody as APC consensus presidential candidate

Oga Presido Muhammadu Buhari don tok say him no anoint anybody as APC consensus presidential candidate. Oga Presido Buhari still tok say him de determine to take make sure say nobody impose any candidate on APC. The Presido, give the assurance during one meeting wey him get with APC Governors for State House inside Abuja, him still…

Oga Presido Buhari don ask people wey wan be President under APC make dem reason together and try bring out one strong candidate
Oga Presido Buhari don ask people wey wan be President under APC make dem reason together and try bring out one strong candidate

Oga Presido Buhari don ask people wey wan be President under APC make dem reason together and try bring out one strong candidate. Oga Presido Buhari Special Adviser on top Media plus Publicity, Femi Adesina tok for statement say Buhari make the call for one State House dinner inside Abuja. The Presido still tok say the meeting…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x