Politics

39-year-old Chris Imumolen win Accord Party presidential ticket
39-year-old Chris Imumolen win Accord Party presidential ticket

Christopher Imumolen don win Accord Party presidential ticket for 2023 elections. The party declare the thirty-nine-year-old Imumolen winner for their presidential primary election wey happen for inside Abuja. Imumolen win the primary by voice vote after the second person wey dey follow am contest step down. Accord Party national chairmo, Muhammad Nalado, tok say as the party…

Former APGA Chairmo, Victor Umeh don join Labour Party
Former APGA Chairmo, Victor Umeh don join Labour Party

Former national chairmo for All Progressives Grand Alliance, Victor Umeh don join Labour Party after the party no give am ticket to contest Anambra Central senatorial seat for the 2023 general elections. Umeh, wey be APGA national Chairmo for eight years, lose the APGA ticket to Dozie Nwankwo wey be member of the House of Representatives wey…

APC Screening Committee disqualify 10 presidential aspirants
APC Screening Committee disqualify 10 presidential aspirants

All Progressives Congress Screening Committee don disqualify 10 people wey say dem wan be president under the party. The Chairmo for the Committee, John Oyegun, tok say the committee clear only thirteen people out of the twenty-three people wey wan contest for president under APC. Oyegun wey no tok the names of the people wey the committee…

APC NWC tell Oga Presido Buhari say make him allow people like Tinubu and others compete for the party presidential primary
APC NWC tell Oga Presido Buhari say make him allow people like Tinubu and others compete for the party presidential primary

APC National Working Committee don write open letter to President Muhammadu Buhari say make him allow people like Bola Tinubu and other people contest the party presidential primary. The NWC still warn say if APC no give everybody equal opportunity to participate for the presidential primary, e go de too dangerous for the party. Na the APC…

Atiku collect PDP Certificate of Return
Atiku collect PDP Certificate of Return

Atiku Abubakar don collect him certificate of return as the presidential candidate for the Peoples Democratic Party. After Atiku collect the certificate, him come still call on PDP members say make dem work together to take provide better government for all Nigerians. The former Vice Presido been talk this one on Wednesday for the headquarters of the…

Peter Obi warn him supporters make dem no de insult other people wey wan contest for president
Peter Obi warn him supporters make dem no de insult other people wey wan contest for president

Peter Obi don warn him supporters make dem no de insult other people wey wan contest for president for 2023 general elections. The former Anambra State Governor tear this warning for inside one statement for Twitter. Obi still thank him supporters say de dey him side, but him come de beg dem say, make dem see politics…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x