Politics

7 political parties agree say dem go present joint candidates as APC don start to de screen people wey wan be President
7 political parties agree say dem go present joint candidates as APC don start to de screen people wey wan be President

7 political parties don agree say dem go present joint candidates as APC don start to de screen people wey don declare say dem wan be President. The parties so na; New Nigeria Peoples Party, African Democratic Congress, Social Democratic Party, plus Allied Peoples Movement. Others na; People’s Redemption Party, Labour Party, plus including the National Rescue…

Akinwunmi Adesina tok say him no wan contest for 2023 presidential election
Akinwunmi Adesina tok say him no wan contest for 2023 presidential election

The Presido for African Development Bank, Akinwunmi Adesina, don come out tok say him no wan contest 2023 presidential election. Akinwunmi Adesina still reject the one hundred-million-naira nomination and Expression of Interest forms wey people wey wan him contest election buy for am. Adesina for one statement wey him sign, say him appreciate different different call from…

Peter Obi condemn money politics for inside Nigeria
Peter Obi condemn money politics for inside Nigeria

2023 presidential aspirant, Peter Obi don tok say Nigeria no go grow if politicians continue to de steal public money come still de share am give Nigerians. Obi, wey be former Governor for Anambra State, tok say Nigeria no be poor country, but the country de suffer for poor leadership. Peter Obi tok say if him win…

CBN Governor, Godwin Emefiele tok say him de catch cruise on top drama wey de shele on top him presidential ambition
CBN Governor, Godwin Emefiele tok say him de catch cruise on top drama wey de shele on top him presidential ambition

Central Bank Governor Governor, Godwin Emefiele don tok say him de catch cruise on top drama wey de shele on top him presidential ambition Emefiele tok this one wey him answer questions from tori people after him been meet Oga Presido Buhari for Presidential Villa inside Abuja.

PDP tok say former Oga Presido Goodluck Jonathan never comot for the party
PDP tok say former Oga Presido Goodluck Jonathan never comot for the party

Peoples Democratic Party don tok say former Oga Presido Goodluck Jonathan never comot for the party PDP National Publicity Secretary, Debo Ologunagba na him tok this one for one television interview wey we monitor. Ologunagba, still tok say, only Bayelsa State PDP Ward Chairman plus Secretary de for better position to tok wether Jonathan still de PDP.

Kingsley Moghalu pick ADC presidential nomination forms
Kingsley Moghalu pick ADC presidential nomination forms

Former Deputy Governor for Central Bank of Nigeria, Kingsley Moghalu don pick the presidential nomination form for African Democratic Congress. Moghalu pay twenty-five million naira to take pick the form for the party national secretariat for inside Abuja. The former CBN Deputy Governor wey tok after him pick the form, say education na the best way for…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x