Politics

Opposite members of di National Assembly tok se dem neva see di FG 2022 supplementary budget
Opposite members of di National Assembly tok se dem neva see di FG 2022 supplementary budget

Some opposition members of di National Assembly don tok se dem neva see details of di seventy billion naira wey dem add for dem for di amended 2022 Supplementary Budget of di Federal Government. Dis dey follow di concerns among Nigerians about the speed wey di National Assembly tek pass Presido Bola Ahmed Tinubu Supplementary Appropriation Bill…

Abdulahi Adamu resign from position as APC National Chairmo
Abdulahi Adamu resign from position as APC National Chairmo

Strong sign dey show se Senator Abdulahi Adamu fit don resign from him position as National Chairmo of the All Progressive Congress. Although, Senator Adamu neva confirm or deny di report wey dey come ahead of di National Caucas and National Executive Committee meeting of di governing APC. Di APC National Chairmo tok se him no go…

DSS tok se dem don charge suspended CBN governor Godwin Emefiele to court
DSS tok se dem don charge suspended CBN governor Godwin Emefiele to court

DSS tok tok persin, Peter Afunaya, no tok wetin dem charge Emefiele for or tok which court dem file di charges. Afunaya dey tok dis one hours after one Abuja High Court order di DSS to charge Emefiele go court or release am from detention. Justice Hamza Muazu give di ruling for di case of fundamental human…

Labour Party se dem no lose confidence for di Presidential Election Petition Tribunal
Labour Party se dem no lose confidence for di Presidential Election Petition Tribunal

Di Labour Party don tok se their call for di removal and prosecution of INEC Chairmo nor bi becos e don lost confidence in the Presidential Election Petition Tribunal. Director General of di LP Presidential Campaign Council, Akin Osuntokun, allege se Professor Mahmoud Yakubu sabotage di conduct of di election. Osuntokun allege se  Professor Yabuku and INEC…

INEC dey fault Labour Party for se dem call out Professor Yakubu Mahmoud
INEC dey fault Labour Party for se dem call out Professor Yakubu Mahmoud

Di Independent National Electoral Commission don see fault for why Labour Party dey call for di suspension and trial of em Chairmo, Professor Mahmoud Yakubu, becos of di conduct of di 2023 presidential election. Di Chief Press Secretary to di INEC Chairmo, Rotimi Oyekanmi tok se di demand of di LP based on di European Union Observer…

TMG dey advice Presido Tinubu to work on di failings of di 2023 Electoral process.
TMG dey advice Presido Tinubu to work on di failings of di 2023 Electoral process.

Di Transition Monitoring Group don dey worry about di Federal Government rejection of di European Union report on the 2023 general elections. Di TMG Chairmo, Auwal Rafsanjani, tok se di wetin di Eu Election Observation Mission Observation put for their report na di same observations wit local observers and civil society groups wey still monitor di elections.…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x