Uncategorized

New Ministers don start work
New Ministers don start work

Oga Presido Bola Tinubu Ministers don start work. The ministers hold their first meeting with their staff. For the Ministry of Finance, Wale Edun who be Coordinating Minister for the Economy, say him go reduce pain on top government’s reform policies. For him side, the Minister wey de charge for Ministry on top Marine plus Blue Economy,…

Senate return names of ministerial nominees wey dem confirm to President Tinubu
Senate return names of ministerial nominees wey dem confirm to President Tinubu

Senate don send the names of forty-five ministerial nominees wey dem confirm to President Bola Ahmed Tinubu. Senior Special Assistant to Oga Presido on top National Assembly Matters for Senate, wey be Senator Abdullahi Gumel, confirmed this one to tori people for National Assembly. Senator Gumel still tok say Oga Presido Tinibu plan still plan to separate…

Oga Presido Tinubu join Nigerians celebrate Falcons World Cup performance.
Oga Presido Tinubu join Nigerians celebrate Falcons World Cup performance.

Nigerians de celebrate Super Falcons performance for their round-of-sixteen game, upon say, they loose four-two to England through penalties. Adamawa State Governor, Ahmadu Umaru Fintiri still follow other people clap hands for the team. Still on top of matter wey still concern the Falcons, Oga Presido Bola Tinubu tok say the team do well upon say dem…

Lagos State Government say make dem audit all lifts for public offices inside the state
Lagos State Government say make dem audit all lifts for public offices inside the state

The Lagos state government through the Lagos Safety Commission don order say say make dem audit all lifts for public offices inside the state. This one so de happen after Doctor Vwaere Diaso die for inside lift for Lagos Island General Hospital. The Permanent Secretary for the Ministry of Information plus Strategy, Olumide Sogunle, tok say the…

Senate tell electricity commission make dem no increase electricity cost
Senate tell electricity commission make dem no increase electricity cost

Senate don ask Nigerian Electricity Regulatory Commission and Electricity Distribution Companies for we country make dem suspend their plan to increase prize electricity cost. Senators ask Electricity Distribution Companies make dem allow Nigerian communities to recover the money wey dem spend take buy electricity transformers before dem go ask them to pay bills. The Senate still tell…

Court give Emefiele 20 million naira bail
Court give Emefiele 20 million naira bail

Governor for Central Bank of Nigeria, Godwin Emefiele, wey government suspend don tell court say him no dey guilty on top two counts for illegal possession of firearm plus ammunition. Justice Nicholas Oweibo still grant Emefiele bail for the sum of twenty million naira plus one surety. Federal Ministry of Justice been file the charges against Emefiele…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x