Uncategorized

Presidency don wash hands comot for propose 114% salaries increment for some government workers
Presidency don wash hands comot for propose 114% salaries increment for some government workers

The Presidency don wash hands comot for propose 114% salaries increment for political plus judicial workers. Oga Presido Special Adviser on top Special Duties, Communication plus Strategy wey be Dele Alake tok say Presido Tinubu no approve any salary increase. Alake tok say Presido never see Revenue Mobilisation, Allocation and Fiscal Commission proposal to take increase salary…

Celebrations continue for Osun State as Supreme Court rule say Adeleke na Governor wey the people elect
Celebrations continue for Osun State as Supreme Court rule say Adeleke na Governor wey the people elect

Celebrations still continue for Osun State as Supreme Court rule say Ademola Adeleke na the person wey the people elect as governor on June 16, 2022. The Supreme Court for their judgment yesterday, agree with the Court of Appeal decision on March 24 say Governor Adeleke de duly elected by Osun people. The Supreme Court Justices wey…

Supreme Court confirm Ademola Adeleke as Osun State Governor
Supreme Court confirm Ademola Adeleke as Osun State Governor

The Supreme Court don confirm Ademola Adeleke election Osun state governor. One five-member panel of the Supreme Court wey deliver judegment today tok say the Court of Appeal correctly return Adeleke as Osun State Governor. You fit remember say the Court of Appeal wey siddon for Abuja for March, put back Adeleke as the governor of Osun…

Oga Presido Buhari don met State Governors plus Emefiele on top naira scarcity matter
Oga Presido Buhari don met State Governors plus Emefiele on top naira scarcity matter

Oga Presido Muhammadu Buhari don met State Governors on top naira scarcity matter. Governor Atiku Bagudu for the APC and Governor Aminu Tambuwal for PDP attend the meeting wey happen for State House inside Abuja. CBN Governor Godwin Emefiele, Chief of Defence Staff, General Lucky Irabor, the Chairmo for EFCC, Abdulrasheed Bawa still come the meeting.

INEC don ban smartphones for polling booths
INEC don ban smartphones for polling booths

Independent National Electoral Commission don ban smartphones for polling booths for 2023 general elections. INEC Chairmo, Professor Mahmood Yakubu tok this one for him address for one Stakeholders Summit for Abuja. Professor Yakubu come still challenge Nigerians say make dem reject any attempt from politicians to take buy their vote.

Federal Government don announce move to release hundreds of prisoners across the country
Federal Government don announce move to release hundreds of prisoners across the country

Federal Government don announce move to release hundreds of prisoners across the country. The Minister for Interior, Rauf Aregbesola, tok say they don write to all the thirty-six states governors to discuss the plan and how dem go take carry out the plan. The Minister’s Media Adviser wey be Sola Fasure tell tori people for Abuja say…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x