CBN Don Unveil Di Redesigned Naira Notes

The Central Bank of Nigeria don unveil di redesigned naira notes, which come in two hundred naira, five hundred naira, and one-thousand-naira denominations.

Oga Presido MUHAMMADU BUHARI performed di unveiling ceremony for di State House for Abuja, just before dem start di weekly meeting of di Federal Executive Council.

The CBN Governor, GODWIN EMEFIELE, wey dey for di event tok se CBN dey work wit di with di Economic and Financial Crimes Commission to monitor heavy cash transactions.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x