Court don ask INEC make dem respond to new case wey de try to disqualify Tinubu from the 2023 presidential election

Federal High Court don ask INEC make dem respond to new case wey de try to disqualify Bola Tinubu from the 2023 presidential election.

According to the case wey de before Justice Ahmed Mohammed, one group wey call their self Incorporated Trustees of Kingdom Human Rights Foundation International claimed say Tinubu violate Section 90, subsection 3 for the Electoral Act 2022.

The group through their lawyer, Jideobi Johnmary, ask the court make dem order INEC to comot Tinubu name from the final list of candidates wey go contest the 2023 presidential election.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x