DEM DON SENTENCE THE GIRL WEY KILL THE MAMA OF FORMER EDO STATE GOVERNOR, LUCKY IGBINEDION, TO DEATH BY HANGING

Court don nack DOMINION OKORO death sentence by hanging for se she kill MARIA OREDOLA IGBINEDION – di mama of former Edo State governor, LUCKY IGBINEDION.

Justice EFE IKPONMWOBA of the Edo State High Court for inside Benin City see se DOMINION OKORO dey guilty for di killing of Madam IGBINEDION on December 2, 2021, after give am poison to drink, still come thief her money and jewelry.

Justice IKPONMWOBA com discharge and acquit the second defendant, PATIENCE OKORO wey be di sister of di convict.

 

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x