Falana don tell Federal Government make dem pay ASUU members full salaries

Human rights lawyer wey be Femi Falana don tell Federal Government make dem pay Academic Staff Union of Universities members full salaries.

Some members for the union wey recently called off their eight-month strike complain say dem get half salaries for October 2022.

Federal Government for their side come tok say dem no fit pay lecturers because they no work.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x