Federal Government don declare June 13 as public holiday

Federal Government don declare June 13 as public holiday to take celebrate this year Democracy Day.

Minister for Interior wey be Rauf Aregbesola na him tok this one for statement wey the Permanent Secretary for the Ministry, Shuaib Belgore release to tori people.

Aregbesola come still de tell Nigerians make dem use the occasion to think on we country long waka to take get democracy.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x