Federal High Court don rule say former Oga Presido Jonathan fit contest presidential election

Federal High Court wey sit for Yenagoa, Bayelsa State don rule say former Oga Presido Goodluck Jonathan fit contest presidential election

The Judge, Justice Isa Hamma Dashen, for him judgment rule say no law wey dem backdate fit stop Jonathon to contest for President.

Many strong political debates don de over whether Jonathan still qualify to run for President for second time after President Buhari beat am for 2015 presidential election.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x