Former FIFA presido, Sepp Blatter say the decision to award 2022 World Cup to Qatar na mistake

Former FIFA presido, Sepp Blatter say the decision to award 2022 World Cup to Qatar na mistake.

Blatter Presido na the world football body presido when Qatar get right to host the tournament for 2010.

Many people plus countries de criticize Qatar for their position on top same-sex relationships, human rights record plus how dem take de treat migrant workers.

Blatter tell Swiss newspaper wey be Tages Anzeiger say Qatar na small country while football plus the World Cup dey too big for the Gulf country.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x