Fuel plus naira scarcity don cause protest for Abeokuta

Fuel plus naira scarcity don cause protest for Abeokuta wey be Ogun State capital.

Ogun State Police Command don come still respond after they send their men go the area wey the gbege de happen make dem for make sure say kasala no burst.

The command tok tok person, Abimbola Oyeyemi, confirm this one for one interview wey him been get with Lasgidi FM’s Ukpai Ezera.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x