Governor Nasir El-Rufai don allegiate say some forces for inside Aso Rock de work against APC presidential candidate, Bola Tinubu

Kaduna State Governor, Nasir El-Rufai don allegiate say some forces for inside Aso Rock de work against APC presidential candidate, Bola Tinubu

El-Rufai say dem de gang up against the party presidential candidate.

Governor El-Rufai wey make the allegatiate when he featured for one television interview, tok say na people wey their candidates loose APC presidential primary and e still de pay dem.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x