Governor Sanwo-Olu don collect him PVC

Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu don collect him Permanent Voter Card wey INEC reprint.

Governor Sanwo-Olu pick him PVC for Independent National Electoral Commission office de dey for Sura area for Lagos Island Local Government Area.

The governor come use the occasion beg Lagosians wey don reach voting age, make dem go collect the PVCs from different different INEC offices.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x