Governor Wike say him and him supporters no go comot for PDP

Rivers State Governor Nyesom Wike say him and him supporters no go comot for PDP.

Governor Wike wey tok when him meet PDP supporters for Rivers State, say him go still de PDP to make sure say the party get internal democracy.

Governor Wike say inspite of the small disagreement wey PDP get for national level, PDP go still retain all the position wey dem de hold for Rivers State.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x