International Monetary Fund don review Nigeria economic growth potential to three-point-four percent for 2022.
The IMF tok for their April 2022 report sey dem do di review after oil price go up.
For di latest forecast, IMF come out to tok se dem de see three point one percent growth for Nigeria for 2023.