INEC list conditions wey parties fit take change their vice presido candidates

Independent National Electoral Commission don list conditions wey parties fit take change their vice presido candidates wey be say their name don dey with dem before before.

This one de happen after reports come out say All Progressives Congress plus Labour Party nominate their vice presido on part time basis before dem go conclude talk to choose their main candidate.

INEC National Commissioner, Festus Okoye, wey come de react on top the matter when him appear for one TV interview, say INEC to go take decision for the matter as e take for Electoral Act.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x