Jose Peseiro congratulates Super Eagles on top their 10-0 win over Sao Tome

Super Eagles head coach, Jose Peseiro don congratulates Super Eagles on top their 10-0 win over Sao Tome and Principe for one 2023 Africa Cup of Nations qualifier game.

Peseiro wey follow tori people tok after the game, tell him players say dem do well.

The coach wey de born for Portugal, come still tok say, wetin dey important to am be say, the team get three points from the game.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x