Lai Mohammed don blame opposition parties for fuel and naira scarcity   

The Minister for Information plus Culture wey be Lai Mohammed don blame opposition parties for fuel and naira scarcity for we country.

Lai Mohammed, wey make the allegiate for news conference for Abuja, tok say opposition parties don go collect court orders to take stop the government make dem no adjust February 10 deadline for naira notes exchange.

Mohammed use the opportunate to promise Nigerians say the Federal Government dey  aware of the challenges wey dem de face as e take concern fuel and naira scarcity.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x