Lamidi Apapa Labour Party faction say dem Support Tinubu Inauguration as Presido-elect

Lamidi Apapa Labour Party faction say dem Support Tinubu Inauguration as Presido-elect

Lamidi Apapa wey be Labour Party factional Chairmo, say dem Support Tinubu Inauguration as Presido-elect

Lamidi Apapa still comot hand and leg from people who him say dem de make call for interim government.

Apapa claim say him no believe say the swearing-in of the Presido-Elect for May 29 go affect cases for the Presidential Election Petition Tribunal.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x