LAWMA arrest 65 pipo because say dem disobey law wey concern environment

Lagos State Waste Management Authority tok say dem don arrest six-five pipo for different different locations inside the state sake of say dem disobey environmental laws inside the state

The Managing Director wey still be the Chief Executive Officer for LAWMA, Ibrahim Odumboni, tok this one for inside one statement.

Odumboni still tok say dem pick the offenders as LAWMA don ready well well to tackle issues wey concern environment inside the state.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x