Men wey carry gun don kidnap 2 Nollywood actors

Men wey carry gun don kidnap two popular Nollywood actors plus members of the Actors Guild of Nigeria, Cynthia Okereke and Clemson Cornel.

The Director of Communications for the Actors Guild of Nigeria, Monalisa Chinda tell tori people dem this yarn.

She tok say the National Presido for AGN wey be Emeka Rollas don instruct members make dem no de shoot movies for area wey no get security.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x