NDLEA arrests Lagos airport cleaner wey de lead drug group

National Drug Law Enforcement Agency officers don arrest one cleaner for Murtala Muhammed International Airport Lagos wey de lead one drug group.

NDLEA arrest the suspect wey dem identify as Ohiagu Sunday after dem arrest one passenger wey wan travel go Dubai.

NDLEA’s Director for Media plus Advocacy, FEMI BABAFEMI tok this one for one statement for Abuja.

They arrest the passenger with three bags wey contain eight blocks of Indian Hemp wey dem hide inside garri and crayfish.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x