NDLEA don arrest two Pakistan citizens sake of say dem carry cocaine

NDLEA officers dem don arrest two Pakistan citizens sake of say dem carry cocaine for we country.

NDLEA officers arrest the Pakistanis for Murtala Muhammed International Airport Lagos.

NDLEA tok tok person wey be Femi Babafemi say their names na Asif Muhammed and Hussain Naveed.

Babafemi still tok say the two suspect hide cocaine inside public address system as dem de try to enter one Qatar Airways flight to Lahole, Pakistan through Doha.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x