NDLEA don find another hard drug warehouse for VGC

NDLEA don find another hard drug warehouse for Victoria Garden City Lagos.

NDLEA tok tok person, Femi Babafemi, say dem see over 13 million pills of 225-miligrams of Tramadol for inside the VGC mansion wey no body de live.

Babafemi tok say dem don arrest one suspected billionaire drug baron wey be Ugochukwu Nsofor Chukwukadibia sake of say say him get hand for the drug wey value eight point eight billion naira wey dem seize.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x