NLC say dem go mobilize their members to vote for Peter Obi

Nigeria Labour Congress don say dem go mobilize their members to vote for Peter Obi for the 2023 presidential election.

NLC Chairmo Ayuba Wabba wey tok this one Labour Party national retreat for Abuja, say NLC go play important role as the 2023 election de near.

On him own side, Labour Party National Chairman Julius Abure come tok say the greatest problem wey de face Nigeria na issue of bad leadership.

Human right lawyer, Femi Falana come still tell NLC, TUC plus other labour bodies make dem mobilize Nigerians to win 2023 presidential election.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x