OBI-DATTI Carry Rally go Ibadan, Oyo State

The presidential candidate of di Labour Party, PETER OBI and em running mate, YUSUF DATTI BABA-AHMED, don carry their campaign go Ibadan, Oyo State.

Reports from di ancient city show se supporters of di Labour Party candidates gathered for di Adamasingba stadium, some branded shirts and caps, and some dey wave Labour Party campaign banners.

PETER OBI and members of his campaign team, wey DOYIN OKUPE dey lead go visit di Alaseyin of Iseyin for em palace before dem go di rally venue.

The leader of the Pan-Yoruba socio-cultural group – Afenifere, Pa AYO ADEBANJO, showface for di Obi-Datti campaign rally for Ibadan.

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x